NEW 2024 LATEST GOSPEL MUSIC ALERT; Paul Chisom Baba Na You Biko Na only You Ewo Ewo MP3 by Paul Chisom Check-Out this amazing brand new single + the Lyrics of the song and the official music-video titled Baba Na You Biko Na only You Ewo Ewo by a renowned & anointed Christian music artist Paul Chisom
Stream and Download this amazing mp3 audio single for free and don’t forget to share with your friends and family for them to be a blessed through this powerful & melodius gospel music, and also don’t forget to drop your comment using the comment box below, we look forward to hearing from you. Thanks!! . #GospelJingle
Paul Chisom Baba Na You Biko Na only You Ewo Ewo Lyrics
Baba na You
Love gi dikwa egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You
Because everything (Na You)
Everything I do (Na You)
Even when I wan enjoy (Na You)
Even when I cry (Na You)
When I fall yakata (Na You)
When I stand gidigba (Na You)
Kedi kere di ke ke (Na You)
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion with no roof oh
Without You, I for be like bride wey no get any groom oh
Without You, I for don kpai, for don mumu oh
I can’t live can’t be without You (Without You)
I can’t sleep I can’t wake without (Without You)
Cannot live cannot be without You (Without You)
You’re the source of my strength